Count Me Out Song Lyrics

-

Are you looking for Count Me Out Song Lyrics then you are at right place. Here we provide you full song lyrics of this song.

Count Me Out by Joeboy

I know sey you dey think say me I no fit
You think sey me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye

Now you see me ‘pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ke ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me down mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherf**ker no fit count me out
‘Cause I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about o na

READ MORE:  Put The Light On Song Lyrics

Hope you like Count Me Out Song Lyrics. If Found Any Mistake in above song lyrics?, Please let us know through Contact Us page with correct song lyrics.

Recent posts

Google search engine